PICTURES FROM THE FUNERAL OF LATE MIN OSINACHI AS CROWD BROKE IN TEARS.

 


Mood as family and friends gather to bid late gospel singer Osinachi Nwachukwu farewell.

Dem dey lay her body to rest on Saturday for her hometown, Isochi Umunneochi inside Abia state.

Osinachi die on April 8, 2022 of wetin pipo neva know. Di mata currently dey for court.





Source: BBC News pidgin

Post a Comment

0 Comments